- Lyrics
- Album list
Dremo
-
Obt
Oluwa Baba nla one turn up turn up Oluwa Baba nla turn up turn up Oluwa Baba nla turn up Nigga better get like me Cause your girl wanna set my p You gotta move on, you can't do me for too long When no be say you wan dey do IT just need you for one hour oo You come dey dey all over me omo na wa oo Gimme space gimme space oga Abi so fe ki n gba restraining order I get show in the next one hour I don dey talk sucker since I never shower They don dey call my manager say where I dey Tell them say where I dey I don dey for where I dey Cruise master Big master in the building nigga no ceilings Good nacker. Na my big dick make them wan dey catch feelings I'm addicted to black and white women Don't get it twisted, they ain't all up in my business My nigga, I gats to tell ya I don't mix my pleasure with my business Sebi dem talk say dey get liver Now when they see the boy dem dey shiver Even when they talk I don't talk back cos I know silence is golden and ductape is silver Sebi dey talk say they get liver Now when they see the boy dem dey shiver Even when they talk I don't talk back cos I know silence Oluwa baba nla one turn up Turn up Oluwa baba nla turn up Turn up Oluwa baba nla turn up I'm down for whatever are you down or not Oluwa baba nla turn down for what If no be cash ma ba mi wi Find more lyrics at ※ Mojim.com And for wasting my time go and buy me weed Say I turn up in a notch one time They say I be the best like God's time And this beat by fresh is too tight oo And don't forget that I'm too fresh to fight oo That's why I got goons that that buy guns Wey dey ready to let bye gones be bye gones And on top of microphone me I dey kill them all Cause really I no like when. the police they getting involved I no like wan beat Too many credit cards I deybfeel like gambit Step into the place like who this nigga wan beat I'm married to the game stay away from my bitch Bitch ain't magic or abracadabra Ain't no bad or badder than moi I'm about to take it to another level But I never ever use the elevator cause I no trust phcn Won Le mu ina lo before you reach top floor When I knock door Open up goons go knock door on top floor And I wonder why these MC's take it serious When they get called out to my songs I'm just on the microphone, having fun, mehn I'm stoned rolling up another one Pressurising these MCs with flows they never heard before Now they asking where you're from Where I'm from we change the rule up like students wey dey enter school with no uniform Sebi dey talk say they get liver Now when they see the boy dem dey shiver Even when they talk I don't talk back cos I know silence is golden and ductape is silver Sebi dey talk say they get liver Now when they see the boy dem dey shiver Even when they talk I don't talk back cos I know silence Oluwa baba nla one turn up turn up Oluwa baba nla turn up turn up
-
|